Naija

Victor AD ft. Patoranking – Prayer Request

Pinterest LinkedIn Tumblr

Victor AD ft. Patoranking - Prayer Request

Prayer Request

Song by Victor AD
Produced by Oshow Beatz 
Featured artist: Patoranking
Released: 24 July 2020

Wetin We Gain singer, Victor AD returns from stable of Sir Justin World Music to dish out a new piece of music titled “Prayer Request”.

On the track which features Patoranking, Victor AD expresses his wish to be the best in everything he does. Still treading on his reputation as a motivational singer, Victor AD makes another effort to raise the hopes of hustlers out there that they could wish for the best and get it as long as they believe.

“Prayer Request” video was directed by Unlimited L.A.

Lyrics:

It’s Sir Justin World Music
Ah Ha Ah Ha
Jah Jah
It’s Victor A…
Patoranking
Come Fi Tell’em
WhatYaSay

Patoranking (Chorus)
Father Lord I wan be the Best
Anywhere Dem call people make dem call me first
Like Di Blessing turning out di next
Father hear my prayer request
(Father hear my prayer request)

Oh Lord I wan be the Best
Anywhere Dem call people make dem call me first
Like Di Blessing turning out di next
Father hear my prayer request

Victor AD (Verse 1)
Say, How i wan take go back to mama,
If i no make am for here, eh
Say How I wan take go back to Lagos
Say I no make am for here oh, Eh
I say me no fear Cus me get Jah Jah
I tell dem say my blessing is Now now
Oh Lord give me keys to the Beamer
Just wan dinner with my Rihanna

Oh Lord I want to be the Boss
I don’t want to lost
And when i enter darkness make you be my torch
You know my baby no go happy if i no give her the best
Oh Lord this be my Prayer Request

Patoranking
Father Lord I wan be the Best
Anywhere Dem call people make dem call me first
Like Di Blessing turning out di next
Father hear my prayer request

Oh Lord! I wan be the Best
Anywhere Dem call people make dem call me first
Like Di Blessing turning out di next
Father hear my Prayer Request, Prayer Request

Post-Chorus
So Mi Guyz are Boss, Boss
When me step inna the street everybody just dey,
Boss Boss
When man na touch down the road
Man na pull up inna, Porsche, Porsche
All the people wey look down on me,
Me tell dem make dem, Lost, Lost

Victor AD (Verse 2)
I Pray to God, make he secure the connect
Make problem no pass weytin dey me Wallet
My heart desire, i for like to hammer
So when dem bring the Bill i no go dodge
Cus i go get back to you, Na Wash
I don forget my Token again, Na Wash
Dey go i go do am for you, Na Wash
(Oh Lord weytin dey Washinate)

Father Lord I wan be the Best
Anywhere Dem call people make dem call me first
Like Di Blessing turning out di next
Father hear my prayer request

Patoranking (Chorus)
Oh Lord I wan be the Best
Anywhere Dem call people make dem call me first
Like Di Blessing turning out di next
Father hear my Prayer Request, Prayer Request

Post-Chorus
So Mi Guyz are Boss, Boss
When me step inna the street everybody just dey,
Boss Boss
When man na touch down the road
Man na pull up inna, Porsche, Porsche
All the people wey look down on me,
Me tell dem make dem, Lost, Lost

Mixmonsta

Victor AD ft Patoranking Prayer Request Mp3

Follow talkGlitz on Instagram TalkGlitz on Twitter

Comments are closed.